Mo Hits All Stars - PERE-(Music Video) with lyrics
- Length: 4:14
- Rating: 5.00 (1 ratings)
- Views: 344' favoriteCount='2
- Author: eniye4luv
Tags: all coal d'banj don hit jazzy mo music naija pere star wande world
lyrics belowCHORUS : Say say want to dance with you pere Omo ma lo ro pe mo kere if your boyfriend come in ma mere anything you want to ask bere even if it's, even if it's, even if it's crystals and gold (2ce)VERSE 1Wande coal: close your eyes eh oya make you wish eh anything you want, i go give you in a twitch eh you can turn me on o--n, like a switch eh i'll be your wizard oh, and you'll be my witch eh you say make i come, i go come you say make i bleach, i go bleach you say make i do, i go d--o you say make i jump, i go jump oh you're so nice, u're so n--ice like ofada rice eh no restaurant in this world wey go get your spice eh CHORUS (2CE)VERSE 2DBANJ : Kokolet eh don't forget eh that i have promised say you will be my pet eh oya make we bet eh you no go regret ah na me go dey work the work oh you no go sweat ah anybody wey try to come between us them go kick bucket hmm oya i suggest hmm you can have a rest ah even if na thief you wan make i thief na to pick pocket yes and you no go enter molue again na my private jet , duro na CHORUSVERSE 3DON JAZZY: Hello baby oh eh want to make you my lady oh eh i like the way you look tonight girl and the way you dey redi oh eh come be my pretty oh eh i get dollar plenty oh eh i go dey do anything you want e go be like say na medi oh eh oya make we jolly oh eh girl you wont be sorry oh eh after we jolly and we go home you go born babies ( meji) for me oh eh hello sugar na eh your backside dey gbonga oh eh you no go jump okada again na my private jet, e duro na CHORUS 2CEWANDE COAL Baby ma lo sa o--h iwo na ni mo nwa o mo ri e o dabi mo sayo ti mo reti titi ti oo wa o iyawo mi mo feran re o , mo feran re o oh iwo nikan ni mo fe saye fe saye o e eh
DIGIMUSPLAST (Cristobal CoLlonS)
- Length: 9:26
- Rating: ( ratings)
- Views: 10
- Author: chetman2007
Tags: art bariton contemporary music pere Ribera-Vall soto xavier
DIGIMUSPLAST (Cristobal CoLlonS de Pere Soto)
Herkulesfürdői emlék
- Length: 3:41
- Rating: 5.00 (1 ratings)
- Views: 216
- Author: picilany14
Pere János énekel - Sk. videó
Countryside Delirium
- Length: 4:35
- Rating: 5.00 (1 ratings)
- Views: 103
- Author: sdrawkcab87
Tags: bear blood cheswick countryside dance delirium earlswood effects film gone gore green hallucination hes instincts mad modern pere primal student ubu
This is what happens when you spend too much time in the British countryside away from civilizationMusic: Pere Ubu - Laughing
Page: 1 of 3

